Austin Omozeje, a gospel music minister and performing artist, has released a new single titled ELDUMARE.
LDUMARE is a Yoruba name for God that means “the one who holds every aspect of our being in his hands, the Ancient of Days.”
“As I reflected on my life and how God has helped me, I couldn’t help but see Him as my every wonder.” Inspired by the African afro-pop genre I was exposed to at the time, I couldn’t help but call my band leader and producer @Marvel Osahon and my team @Theblend to drop this song, which is now available to you today,” Austin explained.
MarvickSoundBox created the track.
M & M by Mynorkord
ÈLÈDUMARE is now available on all digital platforms;
Watch Video Below;
LYRICS
Verse 1:
Wetin my eyes don see
My mouth no fit talk am
Even people wey dey here with me
Their mouth no fit talk am too
Na only God know where dey pain me
As I stand for here today
Na him be the only true God I know
I don talk am before
I go still talk am again
Na my papa do am for me
Nyn make me still dey here
Oya oya oya oya
Join me give am praise
For the good things He has done.
Ouuuuuuuuuuuuuu
Ouuuuuuuuuuuuu
ELEDUMARE!!!!
Verse 2:
I don dey tire for your case
As I tell you reach you no wan hear
You don too stay dey waka about
Time don reach make you follow Jesus
I can’t explainnnnnn
The way e dey do me for body
E dey make me highhhhhhh
When it comes to Grace
Omo na we get am
I dunno whyyyyyyy
You still dey wait
Make we drag you for body for body
When it comes to grace
Omo na we get am
ELEDUMARE!!
Connect with Austin Omozeje
Twitter: @austin_omozeje
Instagram: austin_omozeje
Facebook: Austin Omozeje
YouTube: Austin Omozeje